Babanla Shithole

0
Also Read

*Wetin* man *pikin* go do?
*Na* me born myself?
Not my decision to b black o

She dey worry say I never get common job
*Abeg* tell *am* say common job no common
*U* know I no fit lick *craze* man ass
I dig my well for my own water

So person must know person *wey* know person
*Babanla shithole!!!*

*PoliThieveCians*
Dey lie pass devil

*Dem* fly go America
*Dem* run go Canada
Carry plenty money go keep for latrine
*Hu* tell dem say depression no dey abroad?
*Oyinbo* man sef na *olori* depression
"Gat no time to worship humankind"
Respect to Dube
God bless the dead

After God na God
Me I no *kuku* dey complain
After all I'm not a Nigerian
God bless my hustle

© Olatuja Oloyede

*footnote*: _*deconstruct this poem using formalism or post structuralism theory. Don't include the author in demystifying this poem o. I just write what the street is saying, that's while I used pidgin English in the first place*_

*Wetin: what*
*Pikin: child*
*Babanla: big*
*PolithieveCians: professional political thieves*
*Na: is*
*Kuku: even*
*Oyinbo: white man*
*Olori: chief head*

Tags:

Post a Comment

0Comments

Leave a comment behind

Post a Comment (0)

#buttons=(Ok, Go it!) #days=(20)

Our website uses cookies to enhance your experience. Learn more
Ok, Go it!